Adekunle Gold Ft Zinoleesky Party No Dey Stop Lyrics

Song Info: Adekunle Gold Ft Zinoleesky Party No Dey Stop Song name is Party No Dey Stop sung by Adekunle Gold & Zinoleesky.

Adekunle Gold Ft Zinoleesky Party No Dey Stop Lyrics

I’m not moved by what I see
I know who I be
I just want my peace
Make money dey
I go get everything I need
In my own timing
Ko ni koja mi
Ko ni delay

So many people deny
Oluwa don consign
Can’t believe this is my life
Everything come align
They looking me so surprised
S’omo de lodun bayi
I know it’s hurting your pride
Believe me I don’t mind

Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing
Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing

See me I no dey worry
Cos Oluwa don consign me
I no dey put mouth for wetin no concern me
Kinda slow, but I’m always on timing
Say my eyes don see many things ti mi o gbadura fun ota mi
If you still dey hate you need therapy
Good vibes no bad energy
Aje
Tin be jade tan
Aya won aja
Tin ba ti fe mu’le na Banger
Me wey I don high on Paraga
How I go get time for wahala
Find one girl wey fine like Rihanna
Spend it like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China

Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing
Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing

Oro aye mi ko ma’le
Ma lo Cali or Paris
Go again another day

Ki lo fe Richard Millie or Patek
Wo currency lowo mi
The real s^^t, no Fugazi
In da club turn it up (Turn it up)
Oluwe ma we
Oluwe ma we
Oluwe ma we

Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing
Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing

Music Video

Leave a Comment