I Go Wait If Na 10 Years E Go Take Lyrics

Song Info: I Go Wait If Na 10 Years E Go Take Song name is All Over sung by Magixx.

I Go Wait If Na 10 Years E Go Take Lyrics

I Go Wait If Na 10 Years E Go Take
Sey Only You Fit Light My Fire
Kele Won’t You Be Mine
Where You Dey, Shey I Fit See You Today
Your Body Fit Cut My Wire
Oroma You Too Fine

Chop Banana Like Monkey
Body Sweeter Than Turkey
Slowly Roll It Down Like Tospy
No Dey Take Am Far From Me

Shawty Go Down Down For Me
Wetin Go Suffer Na Money
Girl No Bother It’s All On Me
Your Too Sure Enter For Me

Ohhh Ohhhh Ohhhh Ohhh Ohhh Ohhhh

All Over, All Over, All Over , All Over
All Over Gain Yeah

Way You Whine
No Be Lie
So Devine
Sey You Fit, Take All Of My Pain Yeah

All Over, All Over, All Over , All Over
All Over Gain Yeah

Shey You Dey Beside Me, Yeah Eh

Me Never See This Kind Of Love
You Make Want Dey Faraya
Sey You Go Cause Casala
My Girly No Be Ashana

Me I Be The One For You See
I Give You Lui Bag And Gucci
The Way Biggie Down Is Stopping
Omo It’s Stoopid

Chop Banana Like Monkey
Body Sweeter Than Turkey
Slowly Roll It Down Like Tospy
No Dey Take Am Far From Me

Shawty Go Down Down For Me
Wetin Go Suffer Na Money
Girl No Bother It’s All On Me
Your Too Sure Enter For Me

Ohhh Ohhhh Ohhhh Ohhh Ohhh Ohhhh

All Over, All Over, All Over , All Over
All Over Gain Yeah

Way You Whine
No Be Lie
So Devine
Sey You Fit, Take All Of My Pain Yeah

All Over, All Over, All Over , All Over
All Over Gain Yeah

Shey You Dey Beside Me, Yeah Eh

Music Video

Leave a Comment